Lyrics
Lyrics: Blaqbonez – Haba

Lyrics: Blaqbonez Haba
Knack am!
Egbetigbe gbegbeti gbegbe Egbetigbe…
Haba Haba Haba Shayo don they enter ah!! I don dey leave am enter Biggi man don dey stagger ah Haba haba haba The gbedu don they enter eh The Dj don they scatter oh Be like say fire they my trouser ah
Henny Hennessy Moët don they go uuhmm Me I don they slow uuhmm She they whine e like korodom Make a man wan dey kololo Hennessy Moët don they go roro Me I don they slow lolo (uuhmm) She they whine like korodom Make a man wan dey kololo
Tell her make she calm down, calm down Calm down yee pa But she say she wan whine until a man die But I no fit die I getti 9 lives Tell her make she calm down, calm down Calm down yee pa But she say she wan whine until a man die But I no fit die I getti 9 lives
Haba Haba Haba Wetin be the matter ah Shey na because I get e power ah Wey you wan kill me fro my mama ah Haba haba haba I don dey loose my temper ah Amaka send your aza ah She no leave until I wire
Because of you nwanyioma Me I no con pai for here Many many rappers turn each other to enemy If your booty was a rapper e for deadly If you must scream my oh my Oh my baby why oh why Tell me tell me all this rappers don they plenty If da booty was a rapper, it will impress me
Henny Hennessy Moët don they go uuhmm Me I don they slow uuhmm She they whine like korodom Make a man wan dey kololo Henny Hennessy Moët don they go roro, uuhmm Me I don they slow lolo, uuhmm She they whine like korodom Make a man wan dey kololo
Tell her make she calm down calm down Calm down yeee pa But she say she wan whine until a man die But I no fit die I getti 9 lives Tell her make she calm down calm down Calm down yee pa But she say she wan whine until a man die But I no fit die I getti 9 lives
Egbetigbe gbegbeti gbegbe Egbetigbe gbegbeti gbegbe
