[Lyrics] Fireboy DML – Bandana ft. Asake
![[Lyrics] Fireboy DML – Bandana ft. Asake](https://abegabeg.com/wp-content/uploads/2020/06/Lyrics-Fireboy-DML-Bandana-ft.-Asake.jpg)
On this piece, is the official lyrics to Fireboy DML’s just-unveiled studio number tagged, “Bandana,” and we dropped it here as you vibe along with the jam.
Fireboy DML brings out the official lyrics to his latest ballad alongside colleague Asake and we couldn’t hold as we share this rare gem for you all to enjoy.
See Bandana Lyrics by Fireboy DML featuring Asake below;
Lowkey
All of them don dey notice
I’m not joking
All my guys dem dem know me
Since ’06
I’ve been writing this story
I no be OG
But if you ask dem dem know me
I no dey blow trees
Orin lo n yi mi lori
Music chose me
Just know this
And know peace
I dey lowkey
But i’m never lonely
Sexy ladies
Come whine fii me slowly
Na the love wey I see
Na im wey give me liver
I be ghetto boy I be sinner
Fear nobody only Jehovah
And I thank the lord I dey go far
Usain bolt, mo d’aleba
Shoutout s’awon temi ninu shitta
Bandana l’ori bi ti 2pac
Midnight walkers, karashika
Dem never see me coming
See me coming
Mo gbe’won ni is coming
Naija boy wey dey go foreign
Wey go foreign
Oshey Mr. Money
I’m never weak
I never cease
Till eternity
I’m on fire
My legacy
Will not die
My family
Is for life
Where dem dey
Who dem be? (awon da!)
Dem go craze
Dem go tire
Dem go say
Dem go say
Dem no know wetin dey sup
But lowkey
All of them don dey notice
I’m not joking
All my guys dem dem know me
Since ’06
I’ve been writing this story
I no be OG
But if you ask dem dem know me
Na the love wey I see
Na i’m wey give me liver
I be ghetto boy I be sinner
Fear nobody only Jehovah
And i thank the lord I dey go far
Usain bolt, mo d’aleba
Shoutout S’awon temi ninu shitta
Bandana l’ori bi ti 2pac
Midnight walkers, karashika
Dem never see me coming
See me coming,
Mo gbe’won ni is coming
Naija boy wey dey go foreign
Wey go foreign
Oshey Mr. Money
Dem never see me coming
See me coming
Mo gbe’won ni is coming
Naija boy wey dey go foreign
Wey go foreign
Oshey Mr. Money
Get the full song below.
Do you find AbegAbeg useful? Click here to give us five stars rating!
Asake u too sabi
I love u guyz
The best song ever
I Love u guys
I love this song
This song when listening to it always makes me happy
This song always gives me more vibes
This song do give me vibes
Nice work