[Lyrics] Korede Bello – Bella
![[Lyrics] Korede Bello – Bella](https://abegabeg.com/wp-content/uploads/2022/07/Lyrics-Korede-Bello-Bella.jpeg)
On this piece, is the official lyrics to Korede Bello’s just-unveiled studio number tagged, “Bella,” and we dropped it here as you vibe along with the jam.
Korede Bello brings out the official lyrics to his latest ballad and we couldn’t hold as we share this rare gem for you all to enjoy.
See Bella Lyrics by Korede Bello below.
Oh my darling
I wrote this song for you
This your body
E dey draw me like ogbono
Bella o
Bella o Bella
Pretty Isabella
If you see my Bella
She fine pass Cinderella eh
Bella o Bella
Pretty Isabella
If you see my Bella
She fine pass Cinderella eh
Sempe
Dem go sempe
If you see my Bella
Sempe dem go sempe
You got to, you got to know
The way wey you fine
Na im dey make me josoro
Yeah yeah yeah
You got to, you got to know
The way wey you fine
Na im dey make me josoro
You give me ginger my baby
You want to kill somebody
You give me fever
And na you come still be my medicine
You give me ginger my baby
Want to kill somebody
You give me fever
And na you come still be my medicine
Bella o Bella
Pretty Isabella
If you see my Bella
She fine pass Cinderella eh
Bella o Bella
Pretty Isabella
If you see my Bella
She fine pass Cinderella eh
Bella fine pass Cinderella
Bella fine pass Cinderella
Sempe
Dem go sempe
If you see my Bella
Sempe dem go sempe
Get the full song below.
Do you find AbegAbeg useful? Click here to give us five stars rating!